Oh why, oh why, oh why? Nollywood but why will you do this type of thing na? Hahahaha. Make una dey calm down small na.
So because the sister’s sins were too many that Jesus had to jump down from the cross and judge her? Which kind problem be this one na. Lol…I wonder who wrote this script ooo.
Any way, na waka I just dey waka pass. That cannot be my Jesus, it is nollywood Jesus. Hehehe.
Like and follow us Naija.fm, Facebook, Twitter, Instagram, Googleplus and Pinterest for more mind blowing stories, music and videos.
Error: Contact form not found.